Entertainment
GOD PUN!$H ANYBODY WEY CALL MY NAME FOR THIS DIDDY MATTER – BURNA BOY

GOD PUN!$H ANYBODY WEY CALL MY NAME FOR THIS DIDDY MATTER – BURNA BOY
I’ve been hearing a lot of rubb!sh coming out of some people’s mouths. Una talk say Diddy don knack me for yansh.. Speed Darlington na him start this yeye talk. We go jam when I enter Naija.
Diddy is just a business colleague, nothing more. He helped produce my album, Twice As Tall. Una talk say na him give me Grammy. Nigerians no dey tire to spread lies?
I no reach Diddy house for once. Na for club we dey normally jam. Because I no get pikin no mean say I be g@y. You guys should watch what comes out from your mouth. I don talk my own